Title

body
 
omoketu :: Profile (165 views)

Birthday

December 22

Location

London, United Kingdom

About Me


i be omo-ketu based in london, well sha omo-boy dey work, done with school ..thank God.

The Finest-omo-ketu of them all, me 2 dey ask myself why i dey fine sef. but sha i fine.

Anywoo i like going 2 the Movies, reading books,watching cartoons..na the kid inside me dey watch am ooo.

Play basket-ball, gym..gat 2 look good now.

Holla me if una wan know if be nice bobo . Ta Ta.

Interests

Favorite Movies

Babasuwe in London and those DVD's wink wink
 

Favorite TV Shows

Sky 1 & MTV-base
 

Favorite Books

The-Sun News-paper
 

Favorite Quote

"Don't Hate The Player Hate The Game"
 
 

Comments

View All Entries

Leave a comment for omoketu

Dec 10, 2005 3:05 PM
 
padi mi,i trust u jare eeekkkunnn,u no get tyme for jatijati.....meeeen,u re highly recognised jare and keep doin ya fing....peace bro and one luv sir!!!
 
Oct 21, 2005 6:06 AM
 
Hakeem RULES.

Love you always Hakz.



Select Language